Friday 22 August 2014

Nysc for Nassarwa: By force press-up-- #pressupforcamp

Na by force press-up for Nassarawa Nysc Camp. Wetin una think so?
If you dey serve at the moment, how una Camp take be?
Put comment make we know

No comments:

Post a Comment