Friday 18 April 2014

FORBES: Them Big Big Musician(Hip Hop) for the world(#Olowomusicians)

Dem Forbes don yarn say Diddy, Dr Dre, Jay Z, Birdman and 50 cent na them be the olowo for Hip Hop for the whole world as you dey read am now... Dem talk say Didddy get reach for $700million.
For 2007, Sean “Diddy” Combs been join Jay Z and 50 Cent wey dey con sing “I Get Money: Forbes 1-2-3 Billion Dollar Remix.” In never reach 10 years, them rappers account don dey smoke weed, but na in get money pass fro them all.
Diddy na no 1, in get $700 million, like $120 million don add put for all in money. This money show wella after in add Revolt TV— after in don get that new TV station wey be say na in put big money pass to start am.

No comments:

Post a Comment