Wednesday 16 April 2014

Nigerian Idol IV show: Dem 12 finalist don enter the same trouser

Last week result show say Nigerian Idol season IV competition wey etisalat carry come our screen don yarn the 3 wey qualify for them last group of 10 wey be Beebee Bassey, Obed, and Nyro Love wey don enter the top 12.
 the 10 evicted contestants were given the chance to perform their hearts out and get a chance to re-enter the competition.


For the eviction stage wey shele last weekend, them 10 contestants wey don comot before been get  the chance to enter the competition again for dem to enter the competition again.
Dem judges don wish them congratulobia for them top 12 contestants, them con still chuck mouth for the contestants wey no qualify sey make dem go take cold water for another time.
 
 

No comments:

Post a Comment