Thursday 17 April 2014

Riot don shele for Ondo state, them dey tackle them government(#RiotforOndo)


Dem  Sahara Reporters yarn say
youths wey dey Akure for Ondo State
today go dagbaru streets for Democracy Park wey dem be won use for
their annual festival wey won shele today before them state government
₪☺ allow them use am.





 



Dem youths be con yarn say, them don already collect permission
from them State government
them write letter and
them ₪☺ give them surutu until today. Fuji baba dem Saheed Osupa don
show town and other ogbonge people don show wey won con perform and
joli with them.                      Shock catch them sef as them show
face for the park today to joli,dem police people wey get strong face
talk say them D̶̲̥̅̊ε̲̣γ̲̣  follow dem state government talk
Dem government
officiate con yarn say, them stop the youth make the carnival ₪☺ shele
because dem ₪☺ want them dagbaru people make them con scatter the
place or make the state ₪☺ get Boko haram wahala

No comments:

Post a Comment