Monday 2 May 2016

Edo state governor don increase state workers money from N18k to N25k



The Edo state governor wey be Adams Oshiomhole, don announce say the money wey increase don start from today so for them state civil servants from N18,000 to N25, 000 . Oshiomhole yarn am for the final day of Workers for the state. In con yarn say 13 months salary wey dem owe workers of Egor Local Government Council, say na 2 weeks them go use pay am. Oshiomole con tell the workers say make dem go relax, say as oil price don reduce so, say them go collect their money when time reach, say delay no go dey again.

No comments:

Post a Comment