Friday 6 May 2016

Kim K, Kanye West and their daughter pikin North dey do vacation for Cuba





Camera bin do ofofo for us as in catch Kardashian/West wey dey enjoy their vacation for Cuba. Their pikin North just dey shine her 32 as dem carry am follow go too.  
More foto dey inside













No comments:

Post a Comment