Monday 2 May 2016

Obama pikin, Malia Obama dey go Harvard University for 2017



Them don announce for White House say President Barrack Obama's pikin wey be Malia Obama dey go Harvard University for 2017. Malia wey go reach 18 for fourth of July, go first go relax when she finish for High school for June before she go con resume harvard next year. 

Na the announcement be that from white house



No comments:

Post a Comment