Friday 6 May 2016

Photo of man wey pai for Hausa/Igbo wahala for Aba





Na Soldier bullet kill this man as dem soldiers dey pursue traders of Ariaria market yesterday afternoon. 
Person wey dey there say na, Igbo and Hausa traders begin fight after dem Hausa man go piss for front of the Igbo man's shop. More foto dey inside





No comments:

Post a Comment