Wednesday 4 May 2016

Teebillz no get trace of cocaine & them hard drug for body

Oga Tunji 'Teebillz' Balogun no get trace of hard drug for body so. Tiwa savage wey be in wife yarn say in don dey take hard drug, but them no see am for in body. In friends yarn say in never take am for 2 years.

Some source yarn LIB exclusive say Teebillz friends carry am go Lancet Laboratories for V/Island today to go test am for drugs and in dey negative for cocaine and them other hard drugs.

No comments:

Post a Comment