Wednesday 4 May 2016

Foto: 15-year-old Indian boy wey suffer from disease wey make am look old don die.


This 15-year-old boy who suffer from wetin dem dey call progeria, in con die for  hospital for Karimnagar for Telangana, India, for Tuesday, May 3.

Nihal Shrinivas Bitla bin let people know about the disorder for India, in con be the face of Progeria Research Foundation’s campaign wey dey find children wey get am for India.

More foto dey inside









Dr Parag Tamhankar wey dey work for National Institute for Research in Reproductive Health,bin see the disease for Nihal body when in be 10 years old. Dem carry  Nihal go meet doctor when in bone no move and in get wrinkle for face wey con make am be like 60 year old person. 






No comments:

Post a Comment