Friday, 6 May 2016

See J Lo for sexy bikini


46 year old J Lo show her bikini photo on top her Instagram page.

Foto: Twins marry twin, born two pair of twins for China.



One set of male twins marry twins con born pair of twins - two boys and two girls.

 Photo credit: People's Daily, China

Nigeria remain 67th for world and 14th for Africa, Argentina dey on top



FIFA don release their rankings for the month of May, and Super Eagles of Nigeria remain for same 67 position, Nigeria con dey 14th best team for Africa, dem follow Algeria, Cote d’Ivoire, Ghana, Senegal, Egypt, Cape Verde, Tunisia, Congo DR, Guinea, Congo, Cameroon, Morocco and Mali for back.


See Uche Jombo-Rodriguez with her Oyinbo husband, Keeney


I go love o

Foto of wahala wey happen for Ariara market for Aba, Abia state


Three person don pai as Igbo and Hausa traders bin get quanta for market clashed at Ariara market, for Aba, Abia state...more foto dey inside

Thursday, 5 May 2016

Photo: EFCC don catch man wey do Internet wayo of $9,200



The Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, don carry Ighofose Oyoma go. Justice E. A. Obile of the Federal High Court sitting for Warri, Delta State on a 7 count charge for conspiracy, forgery and forming person wey in no be wey make am reach nine thousand two hundred dollars ($9,200).
According to statement from the agency'S Head, Media & Publicity, Wilson Uwujaren, dem be arrest Ighofose for May, 2015 for Calabar, Cross River state after some experto yarn say in dey do internet wayo. As them dey do research,  them see wayo mails wey in dey use wayo women for America, in dey tell them say In na American Businessman. Say in name na Mike Anderson .

Wednesday, 4 May 2016

See wetin lady do to her cheating boyfriend Range Rover

Wetin una get to yarn?

Aisha Buhari bin present copy of her book to wife of Oyo State Governor, Mrs Florence Ajimobi


Wife of the President, Mrs Aisha Buhari bin present a copy of her book wey she just lunch wey dem title am,   'The Essentials of Beauty Therapy' to wife of Oyo State Governor, Mrs Florence Ajimobi.

Foto: 15-year-old Indian boy wey suffer from disease wey make am look old don die.


This 15-year-old boy who suffer from wetin dem dey call progeria, in con die for  hospital for Karimnagar for Telangana, India, for Tuesday, May 3.

Nihal Shrinivas Bitla bin let people know about the disorder for India, in con be the face of Progeria Research Foundation’s campaign wey dey find children wey get am for India.

More foto dey inside

See dem Beautiful wives of Emir of Kano (Foto)


Emir of kano bin put am for instagram in con write 
 "If you get good wives, you'll become happy; if you get bad ones, you'll become a philosopher. Such a miracle and a gift indeed.".   

In bin dey appreciate dem


More foto dey inside

Na love be this?

See lover boy and girl o.. more photo...

Teebillz no get trace of cocaine & them hard drug for body

Oga Tunji 'Teebillz' Balogun no get trace of hard drug for body so. Tiwa savage wey be in wife yarn say in don dey take hard drug, but them no see am for in body. In friends yarn say in never take am for 2 years.

Some source yarn LIB exclusive say Teebillz friends carry am go Lancet Laboratories for V/Island today to go test am for drugs and in dey negative for cocaine and them other hard drugs.

Tuesday, 3 May 2016

Photos: Comedian/OAP Emma Oh Ma God proposes to in girlfriend


Comedian/OAP Emma Oh Ma God don propose to in girlfriend Yeti for one surprise birthday party wey she organize for him yesterday May 2nd. Yeti and her friends bin plan the surprise birthday party for Emma, na in con use the opportunity propose to am.
Congratulobia to them



See President Buhari 3 fine female pikin

A


See President buhari 3 sempe female pikin

Leicester City don win 2015/216 Premier League


After them Chelsea and Tottenham 2-2 draw yesterday,  Monday 2nd may 2015, Leicester City don turn winner for 2015/2016 English Premier League with 77 point.
Big Congratulobia to them