Tuesday, 3 May 2016
Monday, 2 May 2016
Police don catch 19 year old barber, kill am for Lagos
Vanguard yarn say Police don wonjure 19 year old boy wey in name na Gafar Ayoola, them don con kill am for Denton Police Station, Lagos State.
Police for Denton Divisional Police station, Oyingbo gba Gafar Ayoola as in dey go work for friday wey be barber for Okoafo, Badagry Area.
In papa wey be Sulaiman Ayoola con go police station the day wey follow, na in one of them police yarn say them don rush carry in pikin go Dunik Hospital for Kano Street by Bola for Ebute Metta,where in con pai for there.
Jude Okoye and in family stand out as dem wear white go church
Oga for Video director/music label boss, Jude Okoye,and in wife Ifeoma, their fine pikin, na for front of church them katapot this foto
Edo state governor don increase state workers money from N18k to N25k
The Edo state governor wey be Adams Oshiomhole, don announce say the money wey increase don start from today so for them state civil servants from N18,000 to N25, 000 . Oshiomhole yarn am for the final day of Workers for the state. In con yarn say 13 months salary wey dem owe workers of Egor Local Government Council, say na 2 weeks them go use pay am. Oshiomole con tell the workers say make dem go relax, say as oil price don reduce so, say them go collect their money when time reach, say delay no go dey again.
Obama pikin, Malia Obama dey go Harvard University for 2017
Them don announce for White House say President Barrack Obama's pikin wey be Malia Obama dey go Harvard University for 2017. Malia wey go reach 18 for fourth of July, go first go relax when she finish for High school for June before she go con resume harvard next year.
Na the announcement be that from white house
Wetin buhari dey think?
My people, abeg wetin una think say buhari dey think like this?
Na Buhari personal photographer put am for Instagram, In name na Bayo Omoboriowo.
My people , Wetin una think say in dey think?
Put am for comment section

See foto of Footballer Uche Kalu new born pikin
Nigerian international footballer, Uche Kalu and in wife, Dr. Ada wey just born pikin 'Micheal Uche Junior' some weeks back. See as the baby fine .... More foto dey inside
Foto: Dem don arrest Man for Anambra state wey kill in brother con put am for bush
Police don arrest this man Mr. Chukwudi Mmaduakor, them talk say na in kill in brother wey no reach am for age. Na yesterday Chinedu Akwaeke bin write am for facebook, in con share am with Umuchu Alanso
"Happening live in Umuchu"""""""" No peace for a wicked man" Mr chukwudi mmaduakor from ibughubu Umuchu was arrested yesterday for allegedly killing of his 18 years brother mr chinecherem mmaduakor secretly in 2015 and buried him secretly with the help of his two friends from Akwa Ibom state, they buried chinecherem along ibughubu/Umunze bush.
Friday, 22 August 2014
Ariaria Market for Abia State -- #Marketforabiastate
Ariaria Market
This
is Ariaria market located in Aba Abia State. The pictures you are about
to see depicts the sorry state of Ariaria market, the biggest market in
West Africa, and to think that this market is located in a State with
government bodies like- Ministry of Health, Ministry of Rural/Urban
Development, Ministry of Commerc and Industry, etc, makes it more
disheartening to think of. Enjoy the pics and peoples' comments below: -
See more at: http://ngozikanwiro.blogspot.com/#sthash.n1ziby9B.dpuf

disheartening to think of. Enjoy the pics and peoples' comments below -

Nysc for Nassarwa: By force press-up-- #pressupforcamp
If you dey serve at the moment, how una Camp take be?
Put comment make we know
I go insure una:Oga Globacom dey yarn NURTW members say na N1m for each person-- #gloforaction
Globacom don insure(guide dem lives, say if dem pai with money) live of National Union of Road Transport Workers (NURTW) with
N1,000,000 each.
Steve Stretch, wey be Head of Glo Gateway, yarn say Globacom don partner with Security Verified Identity Card (SVID), insurance scheme institute wey Globacom get, dem con dey partner with the NURTW, United Bank for Africa and Skye Bank.
In yarn say, if person pai, say in next of kin go collect N1 million naira.
Say in go give person wey anything do in body wey in no go fit work again N850,000 and the person no go work again.
In talk say before dem fit enjoy am so, dem must to dey use Glo and dey buy recharge card of N1000 every month

Subscribe to:
Posts (Atom)