Sunday 6 July 2014

Argentina don comot Costa-Rica for world Cup

Netherlands don comot Costa-Rica for this world cup. Them don send them go their country.
The match wey end for penality.
Wey Netherlands con end flog dem 4-3

No comments:

Post a Comment