Wednesday 16 July 2014

Sean Tizzle Sign N17million deal before in going tour(Foto) -- #SeanTizzlesignContract

In never too tey wey Sean Tizzle sign Contract with MTN, dem Management of Sean Tizzle's con yarn say in just Sign Contract with one drink Company wey the deal na 17million. 




Sean Tizzle dey enjoy life yafunyafun now as in dey go tour for America for in concert wey go begin dey Shele for New York for the 5th of September 2014.  




He even won shoot in Videos with One Ogbonge Director for Music Industry. In won shoot in Videos like (Perfect Gentleman, Loke Loke, Komagbon...songs off #TheJourney album).

No comments:

Post a Comment