Monday 14 July 2014

Sani Abacha’s Pikin Zainab don born baby boy-- #Sannipikindonborn

               
One of the pikin of former military head of state (Abacha) wey don pai, Zainab Abacha bin born baby boy today July 14.


  Na in Big sister wey be Gumsu Sani Abacha yarn am for her facebook page. 
Congratulobia. In no easy to born pikin wey u carry put for belly for 9 months.
Wetin una won yarn so? 

No comments:

Post a Comment