Tuesday 15 July 2014

Pastor Kumuyi (Deeper Life Bible Church) don ban Use of iPad & Android Devices when service dey go on -- #kumuyidonbanbible

Pastor William Folorunso Kumuyi, wey be founder and General Superintendent for Deeper Life Bible Church don ban the use of iPad and android devices wey some people dey use read bible.
 Encomium Weekly yarn say some members bin dey use am check bible dey read of which them dey use Browse during sermon, na why in ban am so. Say them no dey put their mind for the service.
Wetin una think, my ogbonge People?

No comments:

Post a Comment