Wednesday 16 July 2014

Borrow Borrow: President Jonathan won Borrow $1billion make in take use fight Boko Haram -- Jonagoborrow

    President Jonathan won borrow $1billion (wey be 165billion naira) make in take use fight Boko Haram. In send one letter go House of Representatives this morning.
  President Jonathan want make them Rep people Chuk hand inside the money wey in won borrow. Say them go use the money buy Ogbonge machine them wey dem go use fight Boko People. Na this morning them read the Letter for House of Rep.
        Wetin una won yarn for the matter wey dey ground so?

No comments:

Post a Comment