Saturday 26 July 2014

Naija don win 1st Gold for Glasglow commonwealth 2014 -- #NAIJAWINGOLD

Na Friday(26/7/2014) Chika Amalaha win the first gold for women 53kg weightlifting event. more tori...



Chika Amalah wey be 16 year old carry weight of 196kg alltogether for her to win gold for the contest. Amalaha bin win Paupa New Guinea’s (Dika Toua) with 3 points, and India’s (Santoshi Masta) bin win bronze with 188kg. The event go continue today(saturday) for the men take sabi who go win Gold.

Nigeria’s Nkechi Opara, don already win bronze for the opening day of the weightlifting event for the 48kg category.

Congratulobia na in we go yarn. Wetin una won yarn my people?

No comments:

Post a Comment