Saturday 31 May 2014

BOKO HARAM ATTACK EMIR #bokoattackemir

  
Boko Haram kill one Emir of Gwoza and dem use style take carry two other emir dem for Borno o.These Emir dem dey go burial of anoda Emir wey peme for Gombe o.                                            
   Naija Military dem say don rescue the two Emir wey remain oo,dem say notin do dem rara o..Na wa for dese Boko sef.

No comments:

Post a Comment