Saturday 31 May 2014

NDLEA GBAB MALI BOY #maliboyentergbege

   
Dem drug drug people for Naija Airport-NDLEA don gba one boy wey be Mali citizen and hin be Naija citizen again o.dey call am Kone Ali wey be 22years o.  This Kone Ali as dem talk dey go China oo.Dem say he dey one Chinese University dem for there since 2013.This Kone Ali carry two bag wey get sometin wey mouth fit chop oo..                          
    As dem check d first bag,notin dey inside o.wen dem just check d second bag lasan,Gbege shele.Na so dem see 4kg of 'igbo'-cannabis.Kone say no be hin own o,say na person say make hin help am carry am o.NDLEA don say dem go carry d mata go court o

1 comment: