Friday 9 May 2014

US ARMY don show for naija #usarmydonshow

Information wey we hear from cnn.com for early momo for 1:56AM yarn say 7 US army don show, 11 go show for morning. And like 50-60 go soon show

http://edition.cnn.com/2014/05/09/world/africa/nigeria-abducted-girls/index.html?hpt=hp_t1"> Watch the video for English

U go fear the way dem dey land.... Una get the mind join US army?

No comments:

Post a Comment