Thursday 29 May 2014

FOUR PEOPLE PAI FOR PLATEAU #peoplepaiforplateau

    
Na Yesterday Morning(wednesday) this one shele again o. Na for Wat Village Near Kuru for Jos oo..This one dey very bad oo..Na d same family all the four people dey oo..                             
     These kill kill people begin dey kill people early momo as dey carry gun wey big pass anytin.Dem begin dey shoot for d place o until dey catch dese people for dem house o.                                 
     Talk Talk person for Olopa for d place say na true d tori oo..Say make people no fear say dem go catch d people wey do d wicked tin o.

No comments:

Post a Comment