Saturday 10 May 2014

Flo Rock Show for Bells University of Technology for 9/5/2014 - FlowrockShowforBellsTech

Flow Rock, Sam Kings and them Bells University Choir(Brix City) bin perform Yesterday ,9th May 2014 for Bells University of Technology wey dey Ota. Them dey call the school Bellstech for Short. Flo Baba bin Scatter the Stage as in Climb the Stage. No be small thing so...
Them School Choir wey dem dey call Brixcity Choir bin also Perform, Sam King bin show too and them Other Guest artist.


No comments:

Post a Comment