Thursday 22 May 2014

NAIJA FIT ENTA SEMI-FINAL #naijafitentersemifinal

Na Enyeama talk dis one o for Fifa.com.Hin say Ghana for enta semi-Final four years ago o but it no gree happen oo.Enyeama wey first play for Super Eagles dem for 2002 say it go good if we go meet dem France or dem Switzerland dem.
He shaa talk say he want make Naija team break record.Hin say he want make we enta semi-final. If we enta semi-final,we go be first African team wey go enta Semi-Final oo.Na wetin Enyeama talk oo..

No comments:

Post a Comment