Tuesday 6 May 2014

Evil wey i no fit think for them Girls wey them carry go(BokoHaram) – Angelina Jolie #angenilajoliedonyarn #bringbackourgirls


US actress Angelina Jolie for Tuesday yarn say “unthinkable cruelty and evil”(that one mean say them boko people wicked die) for Pigdin. Say as them boko people kidnap them 200 schoolgirls so.
She yarn am for Paris for them themes so for yonder for their latest film wey be “Maleficent” for Disney.
“Evil dey this world,you watch news and you see people dey suffer and so many wahala. She talk am for news conference
276 students don move as them boko people carrry them so for Borno State, some be run comot, but them police yarn say 220 girls still dey with them Boko Haram
Yesterday for one youtube Video, Abubakar Shekau, the head of them Islamist wey don pai thousands for 5 years now con yarn say in won sell them girls.
Wetin Una think?



No comments:

Post a Comment