Wednesday 7 May 2014

US i don tire, con help us - GEJ #usconhelpus #bringbackourgirls




For the foto:
Jonathan: Abeg con help us for Naija, me don tire ooo. Wetin dey happen?
Obama: I go send my boys, just calm down
Jonathan:I trust u say u go do something. Obama my own padi himself. U sure dieeeeeeee.




Person wey dey yarn for Presido, Reuben Abati for in website website yarn say Preido. Jona don accept make dem US con help naija find them girls wey dem boko people con carry like 3 weeks ago

Them yarn say na  United States Secretary of State, Mr. John Kerry  for telephone conversation wey shele for 15.30 Hours yesterday. Them con tell Presido Jona say make in calm down, say dem go find dem girls for naija here so

No comments:

Post a Comment