Thursday 29 May 2014

NAFDAC BURN DRUG O #nafdacburndrug

Na For Abuja yesterday dem burn d drugs dem. NAFDAC say dese drugs dem don spoil,some na fake say na wetin make dem burn am b dat.                         
 Dese drugs go pass 120million Naira if u carry calculator do am.Dem NAFDAC say na bcos of dem new machine wey dem buy make dem catch some of dese people.                                                    
Na dis one make NAFDAC say if dem catch u wey dey sell fake drug or drug wey don spoil,dem go deal with Una.Dem NAFDAC say dem no go gree make people dey spoil our country with yama yama drug dem.

No comments:

Post a Comment