Wednesday 7 May 2014

Them don catch dem Thiefiethiefie #demole


For early momo today, them con snatch the VINE INTERNATIONAL ACADEMY school bus, the school dey abuja. Wey dem parents con dey dey fear con dey carry them pikin so. Now them Olopa don catch the people wey con snatch am


The Special Assistant to the Minister of Federal Capital Territory wey be Nosike Ogbuenyi, yarn for statement say,the moto get registration number wey be XG 246 GWA, them catch this 2 men for Lafia wey dey Nassarawa.Them catch dem 2 inside.
Wetin una get to yarn about this?

No comments:

Post a Comment